Blackmagic Levelz [Official Video] - Blackmagic - Black Friday


Category: Music
Duration: 00:02:59
Description:
Blackmagic "Levelz "Available Now !!!!!
iTuneshttps://itunes.apple.com/us/album/levelz-single/id1007175659

Follow Blackmagic
www.twitter.com/ejayblackmagic
www.instagram.com/ejayblackmagic
www.facebook.com/blackmagicmusic

LYRICS
Konnect
a ha
B.O.B
lets go
dem dey for club dem go form levelz
and in the streets dem go form levelz
e dey for house e go form levelz
go dey sleep inside heat.

e no too hol' you dey form levelz
always on the phone e dey form levelz
gbese dey e dey form levelz
see landlord you bail you dey form levelz
blackmagic dey perform levelz
V.S.O.P or any strong levelz
but if you're in the club popping Dom Pérignon


levelz hey
levelz hey
levelz hey
levelz hey
levelz hey
levelz hey
levelz
levelz levelz levelz. (X2)

this chick form outta town she dey form levelz
say her ex boyfriend carry small levelz
she get one sister way dey form levelz
both of them see their hips no be small levelz.
dem dey for club dem dey form levelz
with her very best friend one wowo levelz
wetin you go drink she dey form levelz
come strech cup say make i pour levelz

blackmagic dey perform levelz
vsop or any strong levelz
but if you're in the club popping Dom Pérignon


levelz hey
levelz hey
levelz hey
levelz hey
levelz hey
levelz hey
levelz
levelz levelz levelz.(X2)

they say Ejay too dey form levelz
based on belief we dey run levelz
mess with me on the wrong levelz
get beat like connect on the drum levelz
as e dey hot we dey drop levelz
elevate straight to the top levelz
shawty calling me say she want levelz
say she need blackmagic on that black levelz

blackmagic dey perform levelz
vsop or any strong levelz
but if you're in the club popping Dom Pérignon

levelz hey
levelz hey
levelz hey
levelz hey
levelz hey
levelz hey
levelz
levelz levelz levelz.(x2)

Tags

Trending Music

Fine For Jeans

Fine For...

by Stonce

BONUS BEATS (GIANT BEATS)

BONUS...

by Various Abuja Artiste

FLY MC Feat. Jace & Pryde.

FLY MC...

by Fly MC

Bamijo

Bamijo

by JazZyKay

IGWE II

IGWE II

by Kelly-Hansome

Sponsored

9jabeats.com